The Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi (Ojaja 11) has begged the people and stakeholders in Ilesa community to forgive Governor Rauf Aregbesola of Osun State over some policies of his government that may have caused any misgiving between them and the governor.
Speaking during the commissioning of Ilesa Government High School, the Ooni pleaded: “I am appealing to the people of Ilesa who don’t like our governor not to be angry. Some people here are not happy with the governor. Please, be happy with him.”
My Take:-
No be only Ilesha people dey vex for am, na the entire state dey para ....... Even public schools students dey angry say mr Governor don bastardized education sector with his failed policies designed mainly to enrich himself.
Who go help Rauf to beg pensioners and civil servants?
Who go help Rauf beg Ajegunle, Olonkoro, Igbona and Ayetoro people wey e demolished dem properties without compensation?
Who go help Rauf beg Kabiyesi Timi of Ede wey he rude too during Osun west by-election ?
Who go help Rauf beg Dr. Deji Adeleke wey he talk say "Death of his brother has affected his thinking?
Who go help Rauf beg Osun traditional rulers wey he abandon?
Who go help Rauf beg family of pensioners wey don die because government failed to release dem entitlement?
Who go help Rauf beg old people wey Rauf scammed through a programme tagged "Agba Osun"
Who go help Rauf beg Osun people wey his wicked economy policies don turn to Lapo, Seap, Gurumi e.t.c customer?
Who go help Rauf beg Indigenous contractors wey e collect tender fee from and refuses to patronize?
Who go help Rauf beg his reasonable party leaders and members wey don realise say Rauf don failed dem and tanda gidigba from him?
Who go help Rauf beg Chief Tunde Badmus wey dem Rauf biy won beat for Oshogbo prayer ground?
Who go help Rauf beg Okada riders wey O-TRAM officers of Aregbesola's government don extort and charge to pay exorbitant bill to government purse?
Finally, who go help Rauf beg God, wey he think e fit deceive by dress like Teblik brothers in 2006/07 not knowing say he be herbalist?
Title :
OONI BEGS ILESHA PEOPLE TO FORGIVE OUT GOING GOVERNOR RAUF AREGBESOLA
Description : The Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi (Ojaja 11) has begged the people and stakeholders in Ilesa community to forgive Governor Rauf Aregbes...
Rating :
5